Nigerian English is the best English
My people, how una dey? Based on normal levels, we don come with another one. The matter wey we table na on top the kind grammar wey our Nigerian people create, wey all of us fit relate to. Join us listen to this one, so you go fit laugh forget any wahala for your mind
Hosted on Acast. See acast.com/privacy for more information.